Boy Spyce Folake Lyrics

Folake Song by Boy Spyce

One or Don Jazzy Marvin hottest singer, Boy Spyce premiers a new song “Folake”, and we are very confident you will be homly with this song.

The guy is the latest new Marvin singer to look out for. Also this songs comes after he observed that the like of Davido, Tekno, Wizkid and others has also made a song using “Folake” as the main keyword.

Lots of good songs are dropping this year and we have fully providing you in full vibes for download and upload also.

Intro]

Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono

FAST DOWNLOAD MP3 HERE
[Chorus]

Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara

[Verse]

Automatic
You’re romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Come drive in my 4matic
Be like magic
Diplomatic
Cinematic
Golibe shey you know say
You and I will live as one
So make you no dey do as askor
She burst my opolo
I don dey soko

[Chorus]

Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat

Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara

[Bridge]

Iwo nikan ni mo fę fę
Iwo nikan ni mo fę fę
Mi o le ta ę bi tętę
Mi o le ta ę bi tętę
[Outro] Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Baby you go rogo
Illuminate
Snap mi fine cinemato